Skales
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Alias | Skales |
Wen dem bon am | 1 April 1991 |
Ples wey dem bon am | Kaduna State |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | singa, rapper, pesin wey dey rait song |
Wie e go skul | Univasti of Jos, Lead City University |
Wen e stat wok | 2000 |
Instrument | voice |
Stai of song abi fim | hip-hop, rhythm and blues |
Record label | Empire Mates Entertainment |
Official website | http://skalesmusic.com/ |
Raoul John Njeng-Njeng (dem bon am on 1 April 1991), dem sabi am for e wok as Skales, na Naija rapper an songraita. E kom Legos kon saign for Empire Mates Entertainment (EME) rekod label in 2009.
Insaid 2000, e stat to dey rait songs rap songs for Kaduna, Nigeria. Na insaid 2007 an 2008, e travu go Jos to go wok wit Jesee Jagz an Jeremiah Gyang. Insaid 2008, e enta di Zain Tru Search Kompetishon an na im win di North Centra region own. Song wey e fest mek wey popula "Must Shine" , Rhythm Fm station pley di song wel wel for Legos, Jos an Abuja. Skales don di song wit plenti difren pipu lik Akon, ELDee, Tekno, Jeremiah Gyang, Banky W an Knighthouse. Som of di song we e sing wey dem sabi well wel na; "Komole", "Keresimesi", "Mukulu", "My Baby", "Take care of me" an "Denge Pose". Afta e komot for E.M.E in May 2014, e stat im own musik rekod label wey e kol OHK Music Record label.
How e tek stat life an wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]E kom fom Edo Stet, 'Raoul John Njeng-Njeng ( wey bi surname no bi di sem wit Aespa's Ningning, Chinese K-pop singa) Dem bon am for Kaduna Stet. Na onli im mama e liv wit wen e dey gro, Skales mama du difren haus wok for pipu to tek train Skales. E ci produsa lik Jeremiah Gyang an Jesse Jagz wen e dey Universiti of His (Unijos). Skales komot for Unijos go Lead City University. Wia e tek finish wit ofis Manajment an Teknologi. komot for Unijos go Lead City University. Wia e tek finish wit ofis Manajment an Teknologi.
Pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Insaid December 2011, Skales get accident insaid motor for Lekki Epe Expressway, one pesin kpai an three pesin wund wel wel. Sklales, Davido, Supa Eagles star John Ogu folo tok online sey e no lik hau Desmond Elliot dey sopot lor abaut social media in October 2020.
On March 14, 2021, Skales let pipu no abaut im engagement wit im girlfriend online.
Som of im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Studio albums
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Man of the Year (2015)
- The Never Say Never Guy (2017)
- Mr Love (2018)
Compilashon albums
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Empire Mates State of Mind (2012)
Selected singles
[chenj-am | chenj-am for orijin]Templet:Center | ||
Year | Title | Album |
---|---|---|
2009 | "Must Shine" | Non-album single |
"Bo Se Se Mi" | ||
"Goosebumps" | ||
2010 | "Ori Mi" (featuring Wizkid) | |
"Be Mine" | ||
"Thank God It's Christmas" | ||
2014 | "Must Shine"[1] | |
"Shake Body" | Man of the Year | |
2015 | "Je Kan Mo" [2] | |
"Always" (featuring Davido)[3] | ||
"I Am For Real"[4] | Non-album single | |
"Jogodo" (featuring Oritsefemi)[5] | The Never Say Never Guy | |
2016 | "Ajaga" (featuring Timaya and Davido)[6] | |
"Nobody's Business" (featuring Banky W)[7] | Non-album single | |
2017 | "Agolo"[8] | |
"For You"[9] | ||
2018 | "O'Crazy"[10] | |
"Fire Waist" (featuring Harmonize)[11] | Mr Love | |
2019 | "Feposi"[12] | Non-album single |
2020 | "Oliver Twist II" (Remix) (featuring Falz and Harmonize) | |
2021 | "This Your Body" (featuring Davido)[13] | |
Templet:Center | ||
2010 | "God's Love" | The Return of Jeremiah |
"Meet Me at the Top" (LayLow featuring Iceberg Slim, CartiAir, Modenine, Terry Tha Rapman, Skales, Vector, Da Grin, Ludu and Gino) |
Non-album single | |
"Move Your Body" (DJ KaySmith featuring Skales) |
Naija Hottest Singles Vol 1 Mixtape | |
"Laba Laba" (Samklef featuring Skales) |
Non-album single | |
"Blackberry" (Leo Wonder featuring Skales) | ||
"Mary Jane" (Christine Ben-Ameh featuring Skales) | ||
2011 | "Fall Back" (Beazy featuring Pope, Loose Kaynon and Skales) | |
"Eguono (Remix)" (Kefee featuring Skales) | ||
"Superstar Remix" (CONtradiction featuring Skales) | ||
"My Money (Remix)" (Sheyman featuring eLDee and Skales) | ||
"J'amalo" (El Phlex featuring Sheyman and Skales) |
School of Thoughts | |
"Oju Kan (Remix)" (Tupengo featuring Skales, Seriki, Reminisce, Phenom, Kel and Patoranking) |
Non-album single | |
2018 | "Pon Mi Remix" by Beenie Gunter (featuring Skales, DJ Slickstuart, Dj Roja) | |
"Olina Work" by Beenie Gunter (featuring Skales) | ||
2019 | "Bomblast" by Beenie Gunter (featuring Skales)[14][15] |
No Fear |
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Reserved, Checkout these hot section on NL Naijaloaded © 2009-2019 All Rights (2014-09-29). "Download Mp3: Skales - Must Shine". Naijaloaded | Nigeria's Most Visited Music & Entertainment Website (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2019-03-14.
- ↑ Reserved, Checkout these hot section on NL Naijaloaded © 2009-2019 All Rights (2015-01-20). "Download Mp3:Skales – Je Kan Mo + I Am For Real". Naijaloaded | Nigeria's Most Visited Music & Entertainment Website (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2019-03-14.
- ↑ Reserved, Checkout these hot section on NL Naijaloaded © 2009-2019 All Rights (2015-05-13). "Download Mp3: Skales Ft. Davido - Always". Naijaloaded | Nigeria's Most Visited Music & Entertainment Website (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "skales I am for real - Google Search". www.google.com. Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "Skales - Jogodo ft. OritseFemi » tooXclusive". tooXclusive (in Amẹ́ríka Ínglish). 2015-04-23. Archived from the original on 2023-05-29. Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "Skales - "Ajaga" ft. Davido & Timaya » tooXclusive". tooXclusive (in Amẹ́ríka Ínglish). 2016-08-08. Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "Skales - "Nobody's Business" ft. Banky W (Prod. By Killertunes) » tooXclusive". tooXclusive (in Amẹ́ríka Ínglish). 2016-06-15. Archived from the original on 2019-02-06. Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "Skales - Agolo [New Song] | Download MP3". tooXclusive (in Amẹ́ríka Ínglish). 2017-10-06. Retrieved 2019-03-14.
- ↑ Jasper, Kevin (2017-05-02). "DOWNLOAD MP3: Skales – For You". NaijaVibes (in Brítísh Ínglish). Retrieved 2019-03-14.
- ↑ Reserved, Checkout these hot section on NL Naijaloaded © 2009-2019 All Rights (2018-03-09). "[Music] Skales - O'Crazy » Naijaloaded". Naijaloaded | Nigeria's Most Visited Music & Entertainment Website (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "[Song] Skales - "Fire Waist" ft. Harmonize - Tooxclusive | MP3". tooXclusive (in Amẹ́ríka Ínglish). 2018-07-13. Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "Skales - "Feposi" » tooXclusive | MP3". tooXclusive (in Amẹ́ríka Ínglish). 2019-01-17. Archived from the original on 5 February 2019. Retrieved 2019-03-14.
- ↑ "Skales – I Still Dey (Remix) Ft. Spyro". HotMack (in Amẹ́ríka Ínglish). 2024-05-12. Retrieved 2024-05-12.
- ↑ Miiro, Alann. "Beenie Gunter releases new Bomblast video featuring Nigerian singer Skales". Campus Times Uganda. Retrieved 21 September 2019.
- ↑ Vincent, Endurance. "Skales – How High I Feel". Hot9ja. Archived from the original on 11 June 2024. Retrieved 11 June 2024.